Search This Blog

Thursday 30 November 2017

how i pamper my face weekly

Alexia beauty therapy na Naija brand o. dem dey make so many products even face treatment packages so i say make i use am show una how i take dey pamper my face weekly. Dem just dey rise like yeast wen u wan take fry puff puff their product dey speak for itself e no need too much talk just like Pomo wey no get advert but dey sell yanfu yanfu. . Make una follow dem for instagram see thousands of reviews for people all over the world wen don use this product ehn @alexiabeautytherapy on instagram make una thank me later . We also get their products for our spa o just Incase hehehehe Who no like better thing. Watch this video make una tell me wetin una feel ehn., oya make una grab una popcorn, condence or adoyo😩😩 amala gbegiri & ewedu with orishirishi, ofe nsala & akpu, edikangko & poundo, Banga owoh & starch ., carry cold water Call una Family members begin watch this one oh! We don come! We be ORIGINAL NAIJA! NO SHAKING!!!
PRODUCTS USED ------------------------------ Skin Doctor facial cleanser, Alexia Beauty Therapy Custom Sugar Scrub, Alexia Beauty Therapy Night Cream, BIO SPA delicate peeling mask with wheat germ oil. Find me here:⬇️ Instagram: @Justgerrys Snapchat: KeepingUpWithJUSTGERRY or Geraldinejiofor Twitter: @Justgerrys For business enquiries: ⬇️ Email - Justgerryfaces@gmail.com Whatsapp - +2348163333233 +2348077787751 Call - +2348163333233

No comments:

Post a Comment